Sam Adurogboye wey be tok tok pesin for di Nigerian Civil Aviation Authority don tell BBC Pidgin e no true dem tiff two planes for Lagos Airport. Adurogboye dey answer back claim say two aeroplanes ...
Na cock wey cause serious wahala for history when dem cari am comot from Nigeria and now e be like say dem go return am. One Cambridge University college don announce say dem go return one of di Benin ...